View Lyrics: Follo follo Modal close icon

Viewing lyrics for Follo follo by Tim Godfrey & Xtreme.

Verse 1 : Dem dey yarn say,dem say we dey craze eh
dem dey speak Oyibo,dem say we dey insane eh
dem say with this Gospel we dey dig our gravee eh
now we dey set the pace,cos our craze dey pay eh
we dey raise the stakes,no matter how long
we got wat it takes
na b'cos of Jehovah,we don take over
anywhere u lead me i go follow u dey go
follow u dey go

Chorus : I go follow u go eh(4 times)
follow u,follow u,follow u eh(4 times)

Verse 2 : Everybody,put on your dancing shoes
whether e good or e bad,it's working for our good eh
don't let nobody stop u,doesn't matter how u look
cast ur cares and forget,just remember He cares about u
From crawling now we are walkin eh
from walking now we are running
from running now we are jumping,we are flying,no stopping
na b'cos of Jehovah,we don take over
anywhere u lead me i go follow u dey go
follow u dey go

(Repeat Chorus)

Verse 3 : If dem like make dem start to dey rake oh
if dem like make dem scatter their face
any trap wey dem like make dem set oh
any button wey dem like make dem press
who God has blessed,no one can curse eh
no one can curse eh
Amamamasiamasi o,(eh o)
i don turn follow follow,(eh o)
follow u go eh
i don turn follow follow eh eh
na b'cos of Jehovah,we don take over
anywhere u lead me i go follow u dey go
follow u dey go

(Repeat Chorus)

Close