View Lyrics: SHINE SHINE SHINE Modal close icon

Viewing lyrics for SHINE SHINE SHINE by Phabulousgodpikin.

(1st-Intro) Pastor Chris

You're shinning by the power of the Holy ghost
You're shinning by the power of the Holy ghost
You're shinning
And nothing can stop you
This is your season
This is Time, nothing can hinder you
This is your time, this is your Hour

Shinning,Shinning,Shinning,Shinning,Shinning,Shinning,
Shinning,Shinning,Shinning,Shinning,Shinning,Shinning,

(2nd-Intro) Phabulou$ Godpikin

It's your Boy
Phabulous Godpikin
a.k.a. Son of The Almighty God
You know! People dey ask me say,Na wetin dey make you shine shine shine?
Men, i just dey tell dem say na Jesus dey make me shine
Hahaha!

(Verse-1) [RAP]

People dey ask me say,Na wetin dey make you shine?
I just dey tell dem say, na Jesus dey make me shine
I ma keep preaching this gospel come rain,come shine
Cause d more i dey preach am, Na d more i dey shine
I've got his word and his spirit, tell mi why i no go shine??????
Every single day of my life,Boi na shine i dey shine
You can even see your reflexsions, as my Rims self dey shine
The Devil na born-boi, he can't stop my shine
He can't take what's mine, cause i know who i am
Na Jehovah dey bless mi , now i dey shine like the Sun
Cause, i be him son, Call me shine shine Bo-Bo
Cause, i dey burn,i dey shine,like my brother Obi-Shineeeeeeeeeee

[CHORUS]

I just dey shine
In Everyday of my life
Na Jesus christ dey make mi shine
It's my season, It's my Time
For my Shine Shine Shine

(Verse-2) [RAP]

Yeah I'm the light of the world, i'll never stop shinning
The path of the Just, Go always keep shinning
Two words to discribe me are; Burning and Shinning
Christ in mi is the reason for my shinning
Men i dey shine for Night,and i dey shine for Day
Even without the bling-bling, i still dey shine-shine
If u ask your time,u go see say na my time to shine
When i come around darkness can't comprehend my shinning
Even the word shinning it's self, can't explain my shinning
Jesus christ brought mi from darkness but now am shinning
Phabulou$ Godpikin, Men! Always shinning
God made my life beautiful, Guy no-more darkness Yeessss!

[CHORUS]

I just dey shine
In Everyday of my life
Na Jesus christ dey make mi shine
It's my season, It's my Time
For my Shine Shine Shine

(Verse-3) [RAP]

Am shinning cause d word is a lamp to my feet
And a light to my path
No matter what i do, i'll never put it apart
The word of God changed mi, from X to nike
Now, am shinning bright because Jesus truly like mi
Am shinning every seconds,every minutes and every hour
The blessings of GOD dropin' on mi, Pouring like the shower
If you see my life boi you go tell, No more drammer
You too dey bless,bless me, Now i don Hammer
Now, am racking Gucci,Lully,Amami and Prada
Jesus christ is a friend, that is closer than a brother
He can save you, if you wanna
The word of GOD, na the only tool you fit take Hammer!

[CHORUS]

I just dey shine
In Everyday of my life
Na Jesus christ dey make mi shine
It's my season, It's my Time
For my Shine Shine Shine

[REPEAT-CHORUS]

Close