View Lyrics: The Way you wine Accapella Modal close icon

Viewing lyrics for The Way you wine Accapella by D-cube and Boy-zee.

CH:
The way you wine,
dey make me high,
and my feelings no dey lie,
girl your beauty na divine
i dey feel okay

The way you wine,
dey make me high,
and my feelings no dey lie,
girl your beauty na divine
i dey feel okay

Verse 1:
this is D-Cube and Boy-Zee
we're here to teach u A - Zee
from Amaru la to Hennessy
see that girl
as she dey wine for zee
becareful, make she no go tell popsy
but she fit go tell mumsy
Boy-zee i dey feel dizzy
Yo
B.O.Y. Zee
This is Mr. Boyzee
No Just Try Me
"Cos u no dem girls Like me
okay
ninu streeti yi
awon girls feel me
won tease me
won kiss me
but dey just dont wanna leave me
so ja
aya mi ja
nigba ti mo ri kemi mo ka
be o'nse rock
oti lo wa ju
o kon gbon
ase girl yi na laju
but my baby bo'nse roll
just dey make me loose control,
cant absurb it i go slow
with the way i dey feel the flow oh;

CH:
The way you wine,
dey make me high,
and my feelings no dey lie,
girl your beauty na divine
i dey feel okay

The way you wine,
dey make me high,
and my feelings no dey lie,
girl your beauty na divine
i dey feel okay

Verse 2:
shark champagne,
forget your pain,
for this place
Boy-zee dey reign,
c dat girl
she dey do my own,
she no wan make i take am slow,
"cos, If I take am Slow,
Omo yen ma gboro,
toba dey ti gboro,
O le tuto oloro,
emi de re mi kin nse commando,

Mi nse commando,
girl let me be your Hero
Let me be your pillow
i dont want go slow
so u be my aero

CH:
The way you wine,
dey make me high,
and my feelings no dey lie,
girl your beauty na divine
i dey feel okay

The way you wine,
dey make me high,
and my feelings no dey lie,
girl your beauty na divine
i dey feel okay

Rap 3:
Anytime I step into the club
i feel so free to
walk with the flocks
your lovers face
so fine like a bronze
baby girl lets talk
enemies are gone
let me be your man
and you be my girl
i dont care about what dey say
to my life
but what i know is that
she"ll be my wife?

the way u wine am eh
the way u shake am
dey make me loose guide
baby break it down
girl

Let me be your Hero
Let me be your pillow
i dont want go slow
so u be my aero

CH:
The way you wine,
dey make me high,
and my feelings no dey lie,
girl your beauty na divine
i dey feel okay

Close